Teni – Lanke Music Video

Teni - Lanke
Teni - Lanke
Teni – Lanke

TeniLanke MP3 Download Audio Beat Instrumental Music Video Lyrics I feel good (I feel good)
I feel nice (I feel nice)
Oh Lord (oooh Lord)
What a feeling (what a feeling)
I feel good (I feel good)
I feel nice (I feel nice)
Oooh Lord (oh Lord)
What a feeling (what a feeling)

Baby jen rumo
No dey hear their rumor ahahn
Jen rumo, no dey hear their rumor ahahn
I get the package I’m causing damage
And I dey vex 21 the savage
Na teni baby, the money magnet
I give dem back back to back on ramapage
Fear who?, I wan fear who?
Dare who? Dey wan dare who?
Me nu, oga me nu
Chop you like you’re on the menu
See I be omo j e s u to the s, bad to the bone I’m the best
Me I no go let them rest
Kill em with a big big flex

Pre-Chorus
Four babes for my side
4 meter for a night
Teni makanaki on a skibi jumbo lifestyle, bad bitches wanna ride
Never alone with my guys, I’m a liverpool on this side…
Chopping life like ofe, issa banger bad bitches wanna ride…

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *