DOWNLOAD MP3 : Boi Chase ft Berri Tiga – Money Me i No Get Beef With Nobody

Boi Chase ft Berri Tiga - Money Me i No Get Beef With Nobody
Boi Chase ft Berri Tiga - Money Me i No Get Beef With Nobody
Boi Chase ft Berri Tiga – Money Me i No Get Beef With Nobody

Boi Chase ft Berri Tiga Money Me i No Get Beef With Nobody mp3 Download song By Boi Chase ft Berri Tiga – Money Me i No Get Beef With Nobody Lyrics Me I no get beef with nobody I put my mind on my money Bad Energy far from me Yeah yeah yeah and anybody wey come to dey follow me Gas know say e no go reach I no dey fight anybody sit Yeah yeah yeah I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post I go pepper dem o, I go just dey denge Dey pose Dey pepper Dey go When I denge, dey post
I go pepper dem o Post- Chorus Live my life I no send no send I dey go dem no there In my life for no ‘gret (regret) Na the money dey my mind, Live my life I no send no send I dey go dem no there In my life for no ‘gret (regret) Na the money dey my mind

Verse 1
Me I no get beef with nobody
I put my mind on my money
Bad Energy far from me
Yeah yeah yeah and anybody wey come to dey follow me
Gas know say e no go reach
I no dey fight anybody sit
Yeah yeah yeah

Chorus
I go just dey denge
Dey pose
Dey pepper
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o, I go just dey denge
Dey pose
Dey pepper
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o

Post- Chorus
Live my life
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no ‘gret (regret)
Na the money dey my mind, Live my life
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no ‘gret (regret)
Na the money dey my mind

Verse 2
As e be
Na the money be my fantasy
So make nobody pressure me
Make nobody bother me
Yeah Yeah Yeah, Many jealous me
Bad belle wan dey hinder me
But me I no get beefing with nobody
I put my mind on my money
My money

Chorus
I go just dey denge
Dey pose
Dey pepper
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o, I go just dey denge
Dey pose
Dey pepper
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o

Post- Chorus
Live my life
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no ‘gret (regret)
Na the money dey my mind, Live my life
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no ‘gret (regret)
Na the money dey my mind

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *