DOWNLOAD MP3 : Black Sherif – Soja

Black Sherif - Soja
Black Sherif - Soja
Black Sherif – Soja

Black Sherif – Soja Download MP3 By Black Sherif – Soja LYRICS MUSIC VIDEO

 

Oh, soja, soja, soja, soja Stand and beat your chest Dem dey come, dem dey come, dem dey come No make them catch you off-guard Don’t let them touch your skin oh Oh, soja, soja, soja, soja Stand and beat your chest Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard Don’t let them touch your skin oh
‘Cause you know how e be my shella (shella) Streets getting colder

 Kwaku nie
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I’m feeling very weird
Something wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving
I won’t believe you (I won’t believe you)
No—
‘Cause, how far could I go? (How far could I go?)
Heya! (How far could I go?)
I’m too close I can feel it
Something is vibrating inside me I’m celebating
But outside them dey kill me
My own self dey kill me (my own body, my own body)
My own anxiety
My inferiority, what? What? What?
Ah! Dem all dey kill me, dem all dey kill me
And I don’t feel okay (okay)
My heart is beating so fast (so fast)
So fast
So fast
Oh, soja, soja, soja, soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin oh
Oh, soja, soja, soja, soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin oh
‘Cause you know how e be my shella (shella)
Streets getting colder
They bury my bredda spirit, he no fit stand proper, he dey shake oh (shake oh)
He no fit stand proper, he dey shake oh
It’s hard to believe my genna (genna—)
You for see with your naked eyes I swear my papa
This season is a very dark one (very dark season)
This season is a very dark one o (it’s a very dark season)
My own anxiety
My inferiority what, what dey kill me
Dem all dey kill me (dem all dey kill me)
Dem all dey kill me
And I don’t feel okay (okay)
My heart is beating so fast
So fast (so)
So fast (okay, okay)
Oh, soja, soja, soja, soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin oh
Oh, soja, soja, soja, soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin oh
Oh, soja, soja, soja, soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin oh
Oh, soja, soja, soja, soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *